
Senior Staff Association of Nigeria Universities and the Non-Academic Staff Union of Educational and Associated Institutions don write their...

Senior Staff Association of Nigeria Universities and the Non-Academic Staff Union of Educational and Associated Institutions don write their...

Based on d tension wen dey continue to dey dey becos of the famers and herders gbege for some...

President Muhammadu Buhari don extend the tenure of Mohammed Adamu as the inspector general of police (IGP) by three months....

Naija mobile internet subscribers decrease by 563,837 for December, with the total number of Internet users wen drop go...

The Ekiti state government don talk say dem no go dey sponsor pilgrimages to Mecca and Jerusalem again. Bisi Egbeyemi,...
![Northern Elders Forum members [Photo: Daily Trust]](https://kpokofm.com/wp-content/uploads/2021/02/Nothern-leaders-Forum-members.jpg)
Northern Elders Forum (NEF) don tell herdsmen say make dem return to the northern region if their security no dey...

Chairmo of the South East governors’ forum and Abia state governor, Okezie Ikpeazu don talk say the south only dey...

Lai Mohammed, d minister on top information and culture don talk say d people wen dey say make the International...

Peter Obi, before before governor of Anambra don talk say Naija need more than N150 billion to take get COVID-19...

Special Adviser to the President on top Media and Publicity, Femi Adesina don talk say the herders and famers gbege...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM