+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

To gbab the badoo herdsmen be our concern-Ikpeazu

Chairmo of the South East governors’ forum and Abia state governor, Okezie Ikpeazu don talk say the south only dey interested in gbabbing all d badoo dem wen dey use d title of herdsmen take dey commit crimes.

This week, South east governors say na to ban open grazing nia be d koko.

Wen Ikpeazu come dey yarn during one interview on Wednesday, he come talk say those wen dey raise up d issue of tribe dey try to draw people attention comot from the security threat.

He come talk say need dey for uniform approach to take deal with suspected criminals not minding their ethnic background.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM