+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Committee don summon Ehanire and Adebayo

 

The Senate joint committees on Health and Industry Trade and Investment, don summon the Ministers of Health and Trade and Investment – Osagie Ehanire and Niyi Adebayo becos of d  syringes and needles wen d country dey export from China and India undermining d policy guidelines wen dey against am for Naija.

The committees don still summon the Director-General of the National Agency for Food and Drug Administration (NAFDAC), Mojisola Adeyeye.

The Senate for inside d month of February, complain say majority of the imported syringe dem and needles dey below standard and say all dis syringe na wetin dem dey rewash from the Asian continent, and na all these things dem dey import dey enter the country make we dey use.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM