+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

DSS dey find why group wan gbege for naija

The Department of State Services (DSS) say dem don find out d plan wen some groups get to cause gbege for the country.

Wen Peter Afunanya, talk talk person for the DSS dey yarn for one statement yesterday, he come talk say the groups don plan to cause protests, mass action and violence with d aim to cause lawlessness and commotion for the country.

The DSS come warn those people wen dey involved for d matter say make dem stop, den dem come still tell parents to warn their children say make dem no allow anybody use dem take cause trouble.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM