+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Eat wetin we get

President buhari don talk say make naija people Eat wetin we dey produce for naija here. He yarn say as e be so, dem no go reopen border now.

Presido for the meeting wen him and Ghana presido,Nana Akufo-Addo attend for london con clear mattas say when some motor dey carry rice and other food products enter naija,dem dey shook small weapons and hard drugs for inside and this no good for any country.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM