Di komputa WAEC wey plenti student write dis year nai WAEC Nigeria don sieze 167,486 students results sake of say dem do expo and dis amount reach like almost haf of di whole pipo wet write di exam.
Hakordin to WAEC Nigeria National Office, Dr. Amos Dangut wey he dey told on Wednesday for Lagos, he di ojoro plenty and na cus di way students use phone take enta di hall come join with centers wey dem nornal na to do morcale center.
WAEC don say dem all di supervisors and invigilators wey dem kach dey epp with di expo, go face displine from dem different Ministry of Education.
