+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

FG don declare October 1st as public holiday

The Nigerian government don declare on Tuesday wen be October 1st as public holiday to take mark Naija 59 years Independence Anniversary.

This informate dey for one statement wen the Permanent Seceto Georgina Ehuriah sign.

The Minister on top Interior, Rauf Aregbesola, when make d announcement on behalf of the federal government, come congratulate Nigerians wen dey for Naija and even d ones wen dey for abroad even as we dey mark this year anniversary, he come tell dem say d government dey committed to end the current insecurity matter wen dey play for the country.

Mr. Aregbesola come talk say peace and stability na compulsory for the development of any nation.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM