+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

FG go comot tax for people wen dey receive minimum wage

Minimum wage earners names for the country go soon comot from Personal Income Tax payment.

President Muhammadu Buhari when make dis announcement on Monday, say the plan na one of the proposals for the 2020 Finance Bill wen dey for the National Assembly.

Wen oga Buhari come dey yarn for the opening of the 26th Nigerian Economic Summit Group conference, he come talk say the measure go help to balance the economy

 

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM