Zainab Ahmed, wen be the minister of finance, says the federal government dey consider to introduce levy ontop soft drinks.
The minister yarn this matta when she dey address news people for one meeting wey Oyinbo and bank people attend.
This levy so na money wen them one put ontop the goods wey dem go produce and sell locally.