+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

FG go take care of soldier wey kpai against boko, family

Oga presido Muhammadu Buhari don yarn say the Federal Government go do everything possible to take care of the families of the soldier wen leggo for the fight against the boko haram jaguda.

Oga Presido yarn dis one wen he dey launch the 2020 Armed Forces Remembrance Day logo and appeal fund for Abuja.

He come say na the duty of the government to make sure say the families of the soldiers wen delete nor go hunger and suffer.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM