+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

FG scrap charges ontop human rights filing

The federal high court don scrap all charges wen dey attached to filing cases wen get to do wit fundamental human rights.

Them drop dis notice for one circular wen Jane Egbo, assistant chief registrar (litigation) sign, den dem come paste am around the Abuja court premises on Tuesday.

The development so mean say change don dey for the enforcement of human rights for Naija unto say e go help d country courts dey fit dey prosecute more cases.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM