+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Former Senate presido petition President Buhari

Anyim-Pius-Anyim (PHOTO CREDIT: ChannelsTv)

Before before Senate Presido Anyim Pius Anyim don petition President Muhammadu Buhari, d Inspector-General of Police Mohammed Adamu and the Department of State Services (DSS) concerning d alleged plan wen he say dem get to kill kpuff am becos he no gree shift comot from the Peoples Democratic Party (PDP) enter the All Progressives Congress (APC).

Anyim wen complain d complain for one open letter come talk say na Ebonyi State Governor David Umahi nia dey behind the plan.

He say Umahi accuse some leaders for the state for one media briefing on November 27, after one legit State Security Council meeting say dem dey use cultists and members of the Independent People of Biafra (IPOB) wen dem don ban take dey kpuff and dey cause better casala for the state.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM