+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Harry Kane fit join play on Sunday-Jose Mourinho

(Image: Tottenham Hotspur FC via Getty Images)

 

Jose Mourinho don talk say he believe say Harry Kane go dey fit to face Arsenal on Sunday despite say the striker need ice for him knee after he injure for d game wen dem play against Dinamo Zagreb.

Kane score two times to give d Spurs better win for the first leg of their Europa League last-16 game wen dem play but dem come sharp sharp change am comot from d game wen he injure for the 82nd minute.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM