+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

James Bond babe,Claudine don kick the bucket

Claudine Auger wey act as Bond babe(Domino) for James Bond film (Thunderball) wey dem act for 1965 don die. She kpai for her home wey dey paris at the age of 78. We neva know wetin kill her.

She start her career as model, she rep france for Miss World 1958. For her movie career she don act for English, French and Italian speaking films.

picture credit:shuttershocks

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM