+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Kilishi achievement after 30 years na shame- Onuesoke

Sunny Onuesoke [Photo credit: vanguardngr.com]

One Peoples Democratic Party (PDP) odon and before before Delta State governorship aspirant, Chief Sunny Onuesoke, don call for the immediate shutdown of d Raw Materials Research and Development Council (RMRDC) becos dem no dey perform for more 30 years wen dem don dey exist.

The Director-General of RMRDC, Professor Hussain Ibrahim talk last year say na kilishi nia be the only achievements of the Research Agency after thirty years of their existence.

Wen Onuesoke cone dey raport with news people, he come talk say e dey very disappointing say after dem don pump millions of Naira enter d council, the only achievement wen dem go fit boast of na the production of Kilishi.

Meanwhile, for those wen no know, Kilishi na dry meat wen people wen enjoy wen dey very common for the Northern part of Naija.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM