+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Make una no block people-Okowa

Twitter/DSGovernment

 

Governor Ifeanyi Okowa, don advise permanent secretaries for the state say make dem no block people wen dey under them and make dem no stop their free flow of ideas wen go make sure say proper coordination and growth dey for the civil service.

Okowa give the charge on Tuesday wen he dey swear in 12 new permanent secretaries and Auditor-General for Government House, Asaba.

He come warn permanent secretaries say make dem no dey oppress their directors and other lower grade workers, he say instead make dem allow ideas from them to flow for the good governance of the state.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM