+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Make young people study wetin dem need

Ibukun Awosika wen be chairmo of the First Bank don talk say young people for Nigeria dey receive education for the areas wen dem no need.

Wen Awosika dey yarn for the 25th edition of the Nigerian Economic Summit Group (NESG), she come talk say need dey to declare state of emergency for Naija education sector.

She say of recent, she ask one room wen dey full of university students why them choose the courses wen dem dey study and the reply wen she get na say dem dey study the courses wen schools give dem.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM