+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Manifesto Time

President Muhammadu Buhari don tell him supporters say make dem no worry say he go reward dem well for their loyalty if dem re-elect am for the year 2019.

Na yesterday nia oga Buhari for take make the promise for Abuja when he dey deliver one speech for the inauguration of him support group, ‘Together Nigeria’.

Na Buhari Support Organisation (BSO) nia organize the event.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM