+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

MTN Give 50k Airtime To Pipo Wey Come Back From South Afrika

Di pipo wey come back from South Africa don land for Murtala Muhammed International Airport on Thursday with Air Peace plane.

South Afrika dey use xenophobic hatak take finish Nigerian pipo nai make FG go karey dem come back and dis na di fess set wey come.

As di plan land airport nai MTN Nigeria, give di pipo wey come back MTN sim with N50,000 airtime inside so dat dem fit call dem family and 100k cash.

While Imo State govimet say he go give N1 milla to pipo wey come from Imo. Cus FG don already dey make arrangement to tranport di men, women and shidren to dem diffrent states.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2026 KpokoFM