+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Na d plenty guns for Naija nai make insecurity dey worse-Ishmeel Ahmeed

 

Senior special assistant to the president on intervention, Ishmeel Ahmeed don talk say d current insecurity wen dey play for the country na as a result of d plenty fash dem wen don dey for d country for over the years.

Wen Ahmed dey yarn on Wednesday for Abuja during one interview, he come talk say he gather d belief say security outfits for the country go soon tidy the situation but he come still talk say d work no go easy sha.

He come still blast senate minority leader Eyinaya Abaribe wen talk say president Muhammadu Buhari no go fit handle the security challenges wen dey play for d country.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM