+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

E nor make sense to accomodate parts of Sharia law

The Christian Association of Nigeria (CAN) don talk say the call wen Ibrahim Muhammad, chief justice of Nigeria(CJN) make for d  amendment of the constitution to accommodate certain ‘parts of Shari’a’ dey reckless and say e no make sense.

Wen d CJN dey yarn for the 20th annual judges conference for Kano last Wednesday, he come still talk say the language of instruction for Shari’a law for universities suppose be Arabic and not English.

But wen Samuel Kwamkur, national director of legal and public affairs for CAN come dey yarn for one statement, he come talk say wetin Muhammad talk no just make sense at all as a public officer, as person wen be expert for law matters and even as the head of Naija judiciary”.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM