+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Naija Army don warn against sharing soldiers wen die pictures for social media

 

The Nigerian Army don threaten say dem go take legal actions against those people wen dey share photos of soldiers wen kpeff for social media and dis one na according to d Director Army Public Relations, Brigadier General, Mohammed Yerima.

The matter na say pictures and videos of soldiers wen insurgents and criminals kpuff for Rivers, Borno and other states show of late for social media.

But for one statement on Tuesday, the Army come condemn d matter totally, say e dey wrong to dey share d pictures and videos of personnel when pay the supreme price even as dem dey defend and protect the country from winchi winchi people.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM