+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Naija don receive covid-19 vaccines

 

The Federal Government take delivery of the 3.9 million AstraZeneca COVID-19 vaccines wen dem promise to take protect Nigerians from the covid palava.

This one nia be the first batch of the 16 million expected vaccines through the World Health Organization’s (WHO’s) wen COVAX facility dey lead.

Even as the Executive Director/CEO of the National Primary Health Care Development Agency (NPHCDA) Dr. Faisal Shuaib dey talk say belle dey sweet am on top dis new development for him twitter handle, he come take say the agency don ready to start to dey give doses of the COVID-19 vaccine to frontline health workers.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM