+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Naija fit scrap senate because na one single legislature naim we need

Kayode Fayemi wen be the governor of Ekiti state, say Naija go fit scrap the senate becos according to am, all wetin the country really need na one single legislature.

Wen d governor dey yarn for d 25th edition of the Nigerian Economic Summit Group conference wen dem just conclude, he come talk say Naija need to look into the size of government.

The matter na say Naija national assembly dey made up one senate with 109 members and d house of representatives wen dey made of 360 members.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM