+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Naija give US Army permission- Magashi

 

The Minister of Defence, Bashir Magashi don talk say the United States Army get Naija permission to rescue their citizen for northern Naija.

Magashi clear news people dis aproko for the National Assembly on Tuesday just after the ministry budget defence.

Meanwhile, dis comment dey come up three days after the Naval Special Warfare group for the United States wen dem dey popularly dey call SEAL Team Six, rescue Philip Walton, one 27-year old U.S. citizen wen bad guys hold hostage for Naija.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM