+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Naija land borders go soon open- Zainab Ahmed

Naija land borders wen don dey closed since August 2019 go fit reopen soon.

Na d Minister on top Finance, Budget, and National Planning, Zainab Ahmed nia yarn dis one for one interview wen she get with State House correspondents on Wednesday.

Ahmed come talk say the presidential committee wen dem set up on the matter don complete their job and like dis dem dey say make dem reopen the borders.

 

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM