+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Naija loss N5.4 trillion between 2007 and 2017-FIRS

The Federal Inland Revenue Service (FIRS) say the country lost N5.4 trillion becos of multinationals wen no gree pay their tax.

Wen Muhammad Nami, the FIRS chairmo dey yarn for one workshop for Abuja on Monday, he come talk day dem lost dis pepper between 2007 and 2017.

Nami come talk say to solve this problem, the FIRS don create 35 additional tax audit units for across the country to address all d mago.mago wen dey on top d matter.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM