+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Naija Senators Don Begin Provoke

 

The Senate Leader, Yahaya Abdullahi don talk say all those people wen deyblast d Senate becos dem dey budget N5,550 billion to take buy SUVs no know where dey pain dem.

Wen Abdullahi dey yarn wit news people for Abuja yesterday, he come talk say Nigerian senators deserve SUVs and say no be bad thing at all at all.

The lawmaker come talk say each of the 109 senators for the upper chamber go get one SUV each, wen dem go pay for by the end of their four-year legislative tenure.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM