Delta State Commissioner for Works (Highways and Urban Roads), Comrade Reuben Izeze, clear the air on Tuesday say the Umejei Road project for Ibusa, for Oshimili North Local Government Area of the state na for expansion and not dualisation. Comrade Izeze wen yarn dis one for one interview with news people shortly after he don inspect the 4km road project, come talk say he get to clear the...
One man and he wife wey dey stay for Delta Steel Company, DSC Township wey dey for Oruhwhorun , nai police don arrest with hin wife say na dem kill dem teree dautas. Di teree sistas park komot from dem papa haux afta dem papa nor wait reach one year wey dem mama die come marry anoda woman. As dem mama don kukuma die, na sometimes...
Burkina Faso, Mali, and Niger don end dem free trade market with West African kontris wey dey around dem afta many years wey dem don sell freely under di umbrella of the Economic Community of West African States (ECOWAS). Na on Friday nai di teree kontri tok say from today go, any market wey dey come from Nigeria, Ghana and any oda West African kontri, dem go...
Di shouting wey authorities give Nurse Osato Edobor wey dey skool for Agbor Nursing College, Delta State, cus of di video wey she lost for TikTok wey dem dey sing “Na your Mama be dis,” dem don withdraw di query letter. Afta di “Na your Mama be dis” song wey dem sing to di First Lady of Nigeria, Senator Oluremi Tinubu, and e come dey trend for...
Pipo wey like Annie Macaulay Idibia, di foma wife of Singer, Innocent Idibia aka 2Baba don dey greet her say na new start for her as she don delete all messages for her Instagram. Annie don dey quiet since her husband, 2Baba say he nor do again and come dey follow Natasha Osawaru wey be lawmaker for Edo State. But on Thursday nai Annie come Instagram...
The member wen dey represent Isoko Federal Constituency, Hon. Jonathan Ukodhiko on monday flag off skill acquisition training empowerment for women and men of the constituency as he mark him 50th birth anniversary. The flag off ceremony to train and certify 73 constituents on airfresher/bleach making hold for the NULGE Hall of the Isoko North Council Secretariat for Ozoro. People wen mark present for the ceremony include the...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2024 KpokoFM