+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

No Dey Make Igbo Hate President Tinubu, David Umahi Tell Peter Obi

Pipo wey dem business dey near di sea wey federal govimet wan take build di coastal Lagos Calabar highway dem go soon put moni for dem hand as compensation.

Wey dem dey tik for di event today for Lagos, nah di Minister of Works David Umahi, come dey say hin nor wan tok about di mata bifor but di way hin broda Peter Obi dey behave nor just make sense, say hin dey make Igbo pipo look Presido Tinubu govimet anyhow.

Wetin bring di tok na afta di Labour Party presidential candidate say hin nor like as Govimet dey wan scatter pipo business wey dey by di sea, cus many nor go come get work again come join wirh di way ecomomy don be.

Nai David Umahi say make Obi nor dey tok like dat cus wey him na Govinor for Anambra State, naso he scatter some side to do road and nor even pay chichi give di pipo.

No now e nor go make sense say, anoda pesin dey do di same tin and even dey pay then he dey condemn am.

 

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM