+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

No pay for the worker wey nor dey IPPIS

President Muhammadu Buhari don talk say any Federal Government worker wen him name no dey for Integrated Payroll and Personnel Information System IPPIS by October 31st no go get him monthly salary.

Oga Buhari yarn dis one wen he dey present the 2020 budget proposal dey give the joint session of the National Assembly for Abuja yesterday.

He come talk say this one na part of the Federal Government efforts no manage personnel costs in line with their gbege against corruption.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM