+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

NPC don say 206 Million people nai dey Naija

The National Population Commission (NPC) don talk say we get estimated 206 million people wen dey long side for Naija.

Na Nasir Kwarra, chairmo of the commission nia drop dis tatafo wen he dey yarn on Tuesday for one press conference even as dem dey start the 11th phase of the Enumeration Area Demarcation (EAD) for Abuja.

Kwarra come talk say dem arrive at the figure based on projections, becos dem no go fit know d exact population without census.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM