+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Osibanjo tell new IGP-Bring dignity back to naija Police

 

Vice-Presido Yemi Osinbajo don tell Usman Baba, d acting inspector-general of police (IGP), to bring back dignity to the force and den rebuild the trust wen the public no get again for the force.

Wen Osinbajo dey yarn on Wednesday wen dem dey decorate Baba with him new rank for the state house for Abuja, he come tell d new IGP say dis time wen he take enter office so no easy at all.

The vice-presido come tell the IGP to fire down wit community policing in order to end the insecurity wen dey increase for the country.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM