+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Gernot Rohr: Osimhen go miss d Free-town game

Naija coachee Gernor Rohr don talk say Napoli striker Victor Osimhen go miss their 2022 Africa Cup of Nations qualifying match against Sierra Leone on Tuesday.

Osimhen dislocate him shoulder for the Samuel Ogbemudia Stadium on Friday and na so dem immediately replace am wit Paul Onuachu.

Rohr come still talk say Leon Balogun and Samuel Chukwueze dey recover well and say dem go make the trip go Freetown.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM