+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

PDP nor get issues with former Presido Jonathan

The Peoples Democratic Party (PDP) don talk say dem no get any issues with before before Presido Goodluck Jonathan becos the party lose for the Bayelsa governorship election.

Na Kola Ologbondiyan wen be PDP national publicity seceto nia yarn this one during one interview wen he get with news people after one meeting wen the party national working committee (NWC) hold on Wednesday for Abuja.

Reports don dey play say oga Jona go fit face disciplinary action becos he support David Lyon wen be d candidate of the APC for the election.

But Ologbodiyan come talk say dem no even talk about Jonathan for the meeting.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM