+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

People wey nor dey pay tax go soon hear word

The Federal Inland Revenue Service (FIRS) go start nationwide tax enforcement exercise on people wen no dey gree pay tax today Wednesday, December 18.

For one statement wen Wahab Gbadamosi, FIRS’ head of communication and servicom release, the tax agency advise those wen neva pay their tax say make dem pay up.

Abiodun Aina wen be the acting executive chairmo of FIRS come say make those wen neva pay their tax pay up to avoid any inconveniences or disturbance for their operations.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM