Mele Kyari, d general managing director of the Nigerian National Petroleum Corporation (NNPC) don talk say the market price of petrol no go increase for d month of May becos talks dey go on between stakeholders.
Wen Kyari dey yarn wit news people after he don visit President Muhammadu Buhari for the State House for Abuja on Tuesday, he come talk say the federal government dey discuss with ogbonge stakeholders wen go determine the price of petrol.
He come talk say the NNPC talk wetin dem talk of recent about d price of petrol after dem realize say dem no go fit conclude d talks wen dey go on for d month of May.