+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Restructuring for Naija fit dey hard-Uduaghan

Before before governor of Delta state Dr. Emmanuel Uduaghan don talk say to achieve restructuring for Naija fit dey hard becos of d lack of understanding and d different views wen people get about dis restructuring.

Uduaghan yarn dis one for one radio interview for Lagos.

According to am, the word “restructuring” mean different things to different people depending on their background and he say dis one come make am hard for people to reach one common ground on wetin we really need to restructure.

Share On:

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

Make E beta for you

Advertise with Us

© 2022 KpokoFM