+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Strike Go Benefit Us

The Academic Staff Union of Universities ASUU don talk say d strike wen dey fire down wit na something wen go profit d nation.

Wen the National Presido of ASUU, Prof. Biodun Ogunyemi dey yarn for one interview ahead of their meeting wen dem go get with the Independent National Electoral Commission INEC on Friday, he come talk say nobody get sole control of national interest.

He come talk say dem no go call off the strike until the Federal Government do wetin d union day ask for.

Meanwhile, different people don tell ASUU to end the strike so dat university students go fit go back to kians and so dat the National Youth Service Corps members go fit work as ad hoc electoral officers during the February and March general elections.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM