
Six pipo nai don die for di shoot I shoot wey happen between Okoloba and Okuama communities wey dey for...

Six pipo nai don die for di shoot I shoot wey happen between Okoloba and Okuama communities wey dey for...

The Supreme Court today affirm the election victory of Governor Sheriff Oborevwori of Delta State. For one general decision, one...

Police headkwata for Abuja send dem men to go arrest one Mr Ikechukwu Ezechi wey be di Seketary of Delta...

Director of College of Nursing Services for Delta State, Mrs. Gloria Igumbor say na with di epp of foma govinor...

Men of the Nigerian police force, Delta state command don arrest four suspects for the attempted murder of Frankline...

The Chairmo of Ethiope East Local Government, Hon Victor Ofobrukueta don promise to tackle the rate at which illegal...
![Dr. Ifeanyi A. Okowa, Governor, Delta State [Image Source:Twitter@DSgovernment]](https://kpokofm.com/wp-content/uploads/2020/12/OKOWA1.jpg)
Governor Dr. Ifeanyi Okowa don finally yarn concerning the £4.2M wen Ibori gbanskele go shock-in put for obodo oyibo...

The people of Okpokonu community for Burutu LGA of Delta state still dey hold ground say dem no want...

No be small tension nia play for Oviri-Olomu for Ughelli South Local Government Area of Delta State as men...

Reports wen dey reach us na say some guys wen carry fash kidnap the priest wen dey in charge...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM