
E nor reach 1 hour afta foma VP Atiku Abubakar komot from foma Hartoni-Ganera of di Federation haux, Abubakar Malami,...

E nor reach 1 hour afta foma VP Atiku Abubakar komot from foma Hartoni-Ganera of di Federation haux, Abubakar Malami,...

Economic and Financial Crimes Commission say dem don free di foma govonor of Kaduna State, Malam Nasir El-Rufai afta he...

Aliko Dangote don use rope take drag di foma Managing Director of Nigerian Midstream and Downstream Petroleum Regulatory Authority, Farouk...

Justice Maryam Hassan of the High Court for Gwarinpa, FCT, Abuja wey Justice Maryam Hassan sit as judge don send...

Pipo dey tok say dem don kidnap di foma govinor of Anambra State, Chris Ngige but na EFCC nai catch...

EFCC don say na yahoo boys nai dey make obodo oyibo kontri nor dey gree give Nigerians visa again afta...

For some time now na only gbasgbos from probing nai Nigeria National Petroleum Company Limited (NNPCL) ogas dem dey face,...

Ola Olukoyede, chairman of the Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) don talk says bank employees dey connive with hackers...

Foma manager of gospel singer, Mercy Chinwo wey be Ezekiel Onyedikachi (EzeeTee) wey EFCC karey to Federal High Court for...

The Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) don carry Jude Okoye, the elder brother and former manager of the music...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM