+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Govinor Adeleke Withdraws Kase Hagais EFCC

As Govinor Ademola Adeleke don win di Saturday Osun govinorship election, he don tell di Attorney General of di state to withdraw di kase haggis Economic and Financial Crimes Commission, EFCC, afta dem close di state govimet hakant make dem nor fit kolet moni.

For Channels TV on Sunday nite nai Adeleke tok say President Bola Tinubu call am to kogratulate am afta di election and na cus of dat make am put everytin down.

Adeleke say he support president Tinubu for 2027 presidential election. And for di supporters and officials wey still dey EFCC kwesun and ansa, dem legal team dey work cus di Osun APC dey say na federal power dem dey use.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2026 KpokoFM