+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Things don dey better for Naija-Adesina

 

Femi Adesina wen be special adviser to the president on top media and publicity don talk say need dey to hail Naija because things don begin dey better for the country.

Wen Adesina dey comment on Naija 2020 unemployment figures on Sunday, he come talk say na Nigerians way to dey focus on only the negatives and den pay little attention to the positives.

He come talk say some positive things still dey for Naija economy depending on d aspect wen we dey focus on.

According to the Q4 unemployment report wen the Nigerian Bureau of Statistics (NBS) release, Naija unemployment rate hit 33.3 percent and dis one na the highest wen dem don ever record.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM