+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

UN deputy seceto don encourage Naija women to enter leadership positions

United Nations Deputy Secretary General Amina Mohammed don call for all round effort to take strengthen Naija unity.

Wen Mohammed dey yarn on Tuesday for Abuja, she come talk say need dey to address the recent issues wen don affect the nation bad bad.

She come tell women for Naija say make dem hustle for leadership positions say she believe say woman go fit become the president of the country.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM