+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

WAEC go block students wen do expo

The West African Examinations Council WAEC don approve say dem go block students wen involve for examination malpractice make dem no take the West African Senior School Certificate Examination.

This informate dey for one press release wen dem drop after the 70th Meeting of the Examination Committee of WAEC, when be the highest decision making organ of the council on top examination-related matters.

Dem come talk say them go ban d candidates wen d matter affect for some number of years and d matter sef touch some supervisors too.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM