+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

We dey committed to gas revolution-Buhari

 

President Muhammadu Buhari don talk again say him administration dey committed to gas revolution for the country.

Wen oga Buhari dey yarn on Monday during the ministry of petroleum resource and NLNG 10 years of gas development conference, he come talk say Naija must tap into the big gas reserve to solve some of the current challenges.

He come hail the make sense relationship wen dey between the different government agencies for the successes wen dem don record for the gas sector.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM