One odon for the All Progressives Grand Alliance (APGA), Kashim Wiagam don tell president Buhari to sit up and den tackle the issue of insecurity wen dey play for d country.
Wen Waigam dey yarn for one recent interview, he come tell oga presido say make he no take partia for d matter.
He come still advise the service chiefs wen dem newly confirm say make dem no take sides so dat dem no go dey distracted from their mandate of securing the country.