FG don ginger to open naija economy

Sanusi Lamido,former Emir of Kano (Getty Images)

The federal government don receive ginger to further open up the Nigerian economy so dat d private sectors go fit dey participate well.

Wen before before central bank of Nigeria CBN governor Mallam Lamido Sanusi come dey yarn for the 2020 Kaduna investment Conference on Tuesday, he come talk say the issue of diversification of the economy na something wen dem must take seriously if Naija go really like maintain their move with other African countries.

Share On:

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

Make E beta for you

Advertise with Us

© 2022 KpokoFM