+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Malawi Authorities Dey Find Two Pipo Afta Plane Crash For River

On Tuesday na Malawi see bad tin as one small plane wey dey from central lakeside town for Nkhotakota to southern town of Liwonde crash enta one lake with di teree passengers wey dey inside.

Di plane na charted airline and get one Dutch citizen inside with di pilot and one passenger.

Na fishermen wey deg around nai rush to save pipo inside, dem first bring di Dutch woman out with small wound rush am to hospital for treatment but di pilot and other passenger dem still dey look for dem.

Dem see di plane for di shore lake of Malawi’s shallow water according to authorities.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM