
One US policy advisory and lobbying firm, Von Batten-Montague-York, say President Bola Tinubu, don use millions of dollars take cover...

One US policy advisory and lobbying firm, Von Batten-Montague-York, say President Bola Tinubu, don use millions of dollars take cover...

As South Afrika dey dem dey do xenophobic and nor wan use eye take see any pesin wey hin sixk...

One native dokitor for Ghana wey say hin get power pass for Africa don say he must make sure say...

Di Prime Minister of United Kingdom Keir Starmer don say he nor dey work hagain and ready to give di...

Uganda don start to dey porchu pipo wey nor get paper and dem Ministry if Internal Affairs don catch 231pesin,...

Di President of South Africa, Cyril Ramaphosa, don tell all pipo wey be black and Nigeria say make dem respect...

South Africa don turn adoda tin for pipo wey nor come from dem kontri and dis kind pipo wey dem...

As Nigeria problem dey swelup naso oda Afrika kontri dey tik of how di leaders fit put demsef well and...

As every second na kposa, run, kpai nai don patise Nigeria, US don warn dem pipo say make dem nor...

Captain Ibrahim Traore of Burkina Faso wey be di military leader since September 2022 coup say dem nor nid democracy....
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM